Published 2 years ago in Afro Trap

Awu - Mola

  • 22
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Awu presents the song Mola. realease date: 08/2022
© 2021 DK House Production / Numero Eight

Lyrics

Dibajeje owuh
Odibajeje owuh
Iyeah yeah oh
Iyeah yeah oh
Iyeah yeah oh
Iyeah
You find your place but nothing no dey
The people wey dem put you down dey
Dey fear na your grace
I di forgive anybody wey no want make I see light
No matter how dark night e dey
The sun e go still shine
Mola na when you go wise
Mola na when you go wise
You killing me for extra nothing (extra nothing)
Oh you killing me for extra nothing (extra nothing)
Oh you killing me for extra nothing (extra nothing)
Mmmmmh you killing me for extra nothing (extra nothing)
Iyeah yeah oh
Iyeah yeah oh
Iyeah yeah oh
Iyeah
If you want be somebody oh
Know somebody wey know somebody oh
The philosophy of charity oh
Wey di turn good friends enemies oh
I fit live a life with no money oh
Over five star life with no meaning oh
I no want fall under simile
Simile oh sim sim simile
I di forgive anybody wey no want make I see light
No matter how dark night e dey
The sun e go still shine
Mola na when you go wise
Mola na when you go wise
You killing me for extra nothing (extra nothing)
Oh you killing me for extra nothing (extra nothing)
Oh you killing me for extra nothing (extra nothing)
Mmmmmh you killing me for extra nothing (extra nothing)
Iyeah yeah oh
Iyeah yeah oh
Iyeah yeah oh
Iyeah
Mola na when you go wise
Mola na when you go wise
You killing me for extra nothing (extra nothing)
Oh you killing me for extra nothing (extra nothing)
Oh you killing me for extra nothing (extra nothing)
Mmmmmh you killing me for extra nothing (extra nothing)

::
/ ::

Queue

Clear