Published 3 years ago in Afro beats, in album: I'm Not Lucky - The EP

Allo

  • 62
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

I'm Not Lucky - The EP By TZY PANCHAK, Record Label: Blu Nation, Release Date: January 6,2018

Lyrics

Panchako No banana
African best see them don't know
Sing for them
See they want follow me to Galilee
Like say I be na Jesus
Dem dey talk say I dey high
Mean why your boy is simple
I dey hustle them dey laugh I dey suffer them they laugh ohh
Follow Me to Galilee I know my God Is able
Follow Me to Galilee
Galilee papa pour me blessing from your kettle
Na so na so oh na so nnnmm
Dem say I dey sing for English dem no di hear
Na your banga na your oil
Many people way a don help don turn to enemies
A still di pray for my enemies
Dem di deny colabo (Dem dem) See Ronaldo
(Dem Dem) Na we be king for jungle and we go grind till infinity
All over kind king news weh dem di trowé
Tchako see the man make a story Ce bon shebang
Ce bonn
Chako this Chako that What is it What is that
Wey A do Wey too bad African best see they don't know
They want follow me to Galilee
Like say I be na Jesus
Dem dey talk say I dey high
Mean why your girl is simple I dey suffer them they laugh
I dey hustle them dey laugh ooo
Follow Me to Galilee I know my God Is able
Follow Me to Galilee
Papa pour me blessing from your kettle
Ahh Ahh
Me and You me And You we never ever story
How you manage for know all my story
Ghasha do this Gasha say that, where you here when I was doing that
But na so the people dey. when you different
Them go talk say you di prend la tete oh
Na so the people dey.
When you get rash them go try to cut ya head ohh
All over kind kind news do di trowey
Gasha say that girl leave that story
Martin Ndewe achle achle achleway
See they want follow me to Galilee
Like say I be na Jesus
Dem dey talk say I dey high
Mean why your boy is simple
I dey hustle them dey laugh I dey suffer them they laugh ohh
Follow Me to Galilee I know my God Is able
Follow Me to Galilee
Galilee papa pour me blessing from your kettle
Na so na so oh na so nnnmm
Blue Nations

::
/ ::

Queue

Clear