Published 4 years ago in Afro beats

Zege Zege (Mental Slavery)

  • 38
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Original Release Date: February 11, 2020
Release Date: February 11, 2020
Label: Alpha Better Records
Total Length: 4:01

Lyrics

The underground spiritual game
Alpha Better Records
Ouweh! Ti Lish on the beat
Zege zege, zege zege (aaah wou!)
Zege zege, zege zege
If I play like Roger
Milla No be zege zege
Do am like Nelson Mandela
No be zege zege
Talk like Martin Luther oh
No be zege zege
Ndomo dem like Thomas Sankara aah
No be zege zege
Who make di gun dem
Who make di bullet (aaaha)
I see my people suffer
Jah back e knot dem
Society march dem up
Same society claim to di clean dem up
Dem put them down to put themselves up
Time fit unblock
Mental slavery
Y’all know, is a killer disease
Pourquoi tu veux tuer ton frère
Pourquoi tu veux tuer ta sœur
Mental slavery
Y’all know, is a killer disease
Pourquoi tu veux bolè ton frère
Pourquoi tu veux bolè ta sœur, ayo ooh
If I play like Patrice Lumumba
No be zege zege
Do am like Jomo Kenyata
No be zege zege
Talk like Francis Bebey
No be zege zege
Ndomo like Chinua Achebe
No be zege zege
(Ayou aah) zege zege, zege zege
(Wayo ayo) zege zege, zege zege
(Ayou aah) zege zege, zege zege
(Wayo ayo) zege zege, zege zege
If water dey my blood ah, then e dey your blood ah
If you kill ma brother
Let your karma Nous sommes dans la rage jour et nuit nuit
Il y’a que Dieu qui donne et qui prend la vie vie
Lorsqu'on respire c'est pas fini La vie ci c'est pour nous tous, je vous dis dis
Mental slavery
Y’all know, is a killer disease
Pourquoi tu veux tuer ton frère
Pourquoi tu veux tuer ta sœur
Mental slavery Y’all know, is a killer disease
Pourquoi tu veux bolè ton frère
Pourquoi tu veux bolè ta sœur, ayo ooh
If I play like Kwame Nkrumah
No be zege zege
Do am like Kofi Annan
No be zege zege
Talk like Desmond Tutu
No be zege zege
Ndomo dem like Kadhafi Aaah no be zege zege
(Ayou aah) zege zege, zege zege
(Wayo ayo) zege zege, zege zege
(Ayou aah) zege zege, zege zege
(Wayo ayo) zege zege, zege zege
Salam alaykum,
Salam alaykum for my people
Salam alaykum, Salam alaykum
Salam alaykum, Salam alaykum
Sing like Manu Dibango
Salam alaykum, Salam alaykum
Salam alekum yeah yeah
Play like Samuel Eto'o
No be zege zege
Do am like Steve Biko
No be zege zege
Talk like Julius Nyerere
No be zege zege
Ndomo dem like Haile Selassie
Aaah no be zege zege
(Ayou aah) zege zege, zege zege
(Wayo ayo) zege zege, zege zege
(Ayou aah) zege zege, zege zege
(Wayo ayo) zege zege, zege zege
Wou! Aaah wou!!
Salatiel on the mix

::
/ ::

Queue

Clear