Published 4 years ago in Afro beats

Ololiyo

  • 138
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Original Release Date: April 3, 2020
Release Date: April 3, 2020
Label: Stevens Music Entertainment LLC/Legaci Company
Total Length: 4:07

Lyrics

Ololiyo, Ololiyo ooh
I want you forever yeaaah
Ololiyo ooh tu es mon amour eeh
I want you forever, forever
Take anything you want
I swear I go buy
Take anything wey you need
Even me make I borrow
Dem say di kind na love di come na once in a lifetime
So you get for hollam fine, hollam fine
Dem say di kind na love di come na once in your lifetime
So you get to hold’am fine, hold’am fine
Chaque matin je te veux à mes côtés eehe (j’ te veux à mes côtés)
Tout ce que toi tu veux, je vais acheter (moi je vais acheter)
I wanna live my life with you
Born pikin for you
Ah chéri Ba na tondi wa eeh
Cet amour est confirmé
Ololiyo ehh
Mon amour eeh
I want you forever aaah
Ololiyo ooh tu es mon amour eh
I want you forever, aaaah aah
Take anything wey you want
I swear I go buy
Take everything wey you need
Even me make I borrow
Dem say di kind na love di come na once in your lifetime
So you get for hollam fine, hollam fine
Dem say di kind na love di come na once in your lifetime
So you get for hollam fine, hollam fine
Pambampe, Pambambe Ololiyo ooh
Pambampe, Pambambe Ololiyo ooh
Pambampe, Pambambe Ololiyo ooh
Pambampe, Pambambe Ololiyo ooh
Bébé donne-moi ton amour ooh
Je suis là pour toi
Les jaloux voulaient nous séparer, mais bébé dis-moi pourquoi
Ton nom est le mot de passe de mon compte
Je ne parle pas bien français bu I swear I go try for you
Wey tchoum ma fak, wey tchou ma fak
We tchoum gue
Wey tchoum ma fak, wey tchou ma fak
Weeh tchoum ma fak Ololiyo
Baby show our true love
Ololiyo, Ololiyo oh
I want you forever yeaaah
Baby aah, I want you forever aaah…
Chaque matin je te veux à mes côtés eehe (j’ te veux à mes côtés)
Tout ce que toi tu veux, je vais acheter (moi je vais acheter)
I wanna live my life with you
C’est God make me for you
I would go to church and pray for God with you
Pambampe, Pambambe Ololiyo ooh
Pambampe, Pambambe Ololiyo ooh
Pambampe, Pambambe Ololiyo ooh
Pambampe, Pambambe Ololiyo ooh

::
/ ::

Queue

Clear