Published 5 years ago in Afro hip hop

Status Update II HoliWan Feat Young Holiday & N.A.T

  • 19
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Status Update 2 is the second episode of his Rap series. In status Update 2 , the rapper invites Camer lyricist Young Holiday and Singer N.A.T on this lyrically tight Rap track.

The steady rising Rapper is here to show us why he is here to stay in the music industry. This new tune is titled “ Holiwan,” a song you are sure to groove to on instant play.
Young Holiday & Wanshey prove once again why they are currently two of the baddest lyricist in the game. It’s good rap music straight to your earbuds.

Lyrics

Intro
N.A.T : (Incantations)
Wan Shey : “Tho i walk through the Valley of the shadow of death, i fear no evil, cuz the lord is with me”
Wan Shey : Verse 1
Dis country dey like bakery, people di rise when they feel heat
The same hand wey e di build house na the same hand dem use to dig pit
Like Julius Caesar yi caffiage, we dey surrounded by haters
Daphne sey jusqua la gare dem carry we pass na through Eseka?
System don sell yi conscience, use money organise conference
Chop, drink tok “Ayongne”, if you gather inside Kom sense
Nonsense
Build a longer table, not a taller fence
We dey dey di wait Etats, dey just waiting to make a dollar sell
Ohh Holiwan, ohh Holiwan
Please save us from Unholy Ones, Unholy Ones
What about the peace keeping force? That one na story for the gods
Do you want say? Yes i want sey dem di cam na after war
Matter of fact na the same people wey dem say we get wa freedom, got me wondering what have we done, given the poison they feed us
Forget hypocrisy, dis one no be politics
If na evolution dis, im going back to hieroglyphics
Church!
N.A.T : Hook
Holiwannnn Holiwannn Holiwannn Holiwannnn
Verse 2 : Young Holiday
see ha payi dong dey na, man di die man di televisam\
hide wa conscience for wa nkwa, then pretend like say we di finam\
them dong bring we dead warant, say na wa forefathers them signam\
forcing us to accept a fate tansforming us to fighters\
them be di mash we for down from ontop their high horse, now men them dong wise\
but if u open ya mop say piam, boy u di go na go so for life\
and the greatest weapon that they usin the fight is, the way them di lie\
boy them readam for news say osophagus dey na for back hand, grand reme say chai \
holi wan, holi wanm \
please save us from un holiwants unholiwants\
despite every thing at stake,they just wanna win an argument\
turn payi into catholic church, all man di bato indulgence\
the little hope they selling na okrika\par
no be otantik\7
and when we see above the schemes they play\
they call us lunatiks\
government di score wa pole, parliament dong gi like 2 assist\
I think the truth is dying come and perform cpr please\
Wan Shey : Verse 3
Wetin be need for stay alive if of my rights i am deprived
We pray for nobody’s demise, we di wait make na God decide
Moon di shine, tide di rise
Wind di blow show fowl yi nyash
You use ya ear do sacrifice, how you want listen with your eye?
This no be party, people are dying
They supposed to be protected by armies
Instead of carnage over their families, give them the opportunity to parlay
Children are dying, women are crying
Tell dem all we go be ok by morning
But till the people go see reason, unthreatened by prison, asey wuna listen, im begging and kneeling
Like why?
Why i get to fear for talk ma mind
All we be guilty of a crime, of hiding behind a lie
Africa has to understand, we never have to walk a line
A country thats one of a kind, we get to seize wa chance for shine
So now we be asking the Holiwan, for provide we with solution
For save we from the claws of Rosecrutians and the freemacons
Oh lord abeg send we ya Holi Son, issue don pass wa power soni wrote this to the Holy One
Church
Hook : N.A.T
Outro : Chants

::
/ ::

Queue

Clear