Published 5 years ago in Rap, in album: God Don Kam

God Di Kam

  • 59
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Track 14
No Peace
God Di Kam
God Don Kam
New Bell Music
February 2019

Lyrics

A don meet-up men them way dey Sabi shak!
A don meet-up chap dem way dey Sabi nack!
Pikin dry, only throat, but yi fit swallow pipe
Man d finish blow ya chap, the send yi back.
We dey for thère, coast clear, ma eye red a lockam with cup nière.
All ma other men them, they just want na beer
A tanap crate, crate disappear.
Way way man d kam d men them get for fear,
Ma foot don comot ground a dey me now na for air
Man d bolo inside studio anytime the whole year,
Like ma sheo tight ontop that chair
At first a get time now a no care
Kind kind flow over flow bo e no fair
Na once in a blue moon ma flow over rare
D men them over soft all wuna na rotten pear
Anyman call me a go ask yi weti be the plan
You want take me go wuside way you no hold plan
Man d breeze lek a tanap corner fan
Perika no worry, hold d cent usam pay ya Trang
Just touch down we dey for bambili
D life na weti cef make a d feel the breeze
A take space sotey all d men dey no fit breath
A bad pass all d men dem but dey no fit gree
Time way money dey girl dey d call ma phone
Money mbolé dey like all man just forget my number
A check say men them really like me, na for dey a blonder
Ask me side way all them go a no fit know
Man don see all kana thing only for sika dough
Pays no d first helep talent make yi grow
All d men dey no fit learn because dey over know
A bolé lewa bolo jam so a use my head
A get bed, a no go lie a no d use the bed
A get blood look my eye see how the matter red
Mboko no fit die the thing d only spread
Just touch down we dey for bambili
D life na weti cef make a d feel breeze
A take space sotey all d men dey no fit breath
A bad pass all d men dem but dey no fit gree

::
/ ::

Queue

Clear