Published 3 years ago in Afro pop, in album: Love and Hustle

Merci

  • 22
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Merci by Kameni, Album: Love and Hustle, Record Label :Lionn Production, Release Date: July 31, 2020

Lyrics

Lionn Production. Ah yeah… Kameni pon dis one again
Your love is under my shield o
Nobody can feel what I am feeling ayeah
Dem can only relate to what am saying (aie)
The joy in my heart is too much oo wo
Papa thank You
For too much your blessings, aie
Wey dey take me places
Thank You
For too much you favours aah ey
Baba thank you
The blessings are too much, ay
Mi I no fi to mention
Thank you uuh
Baba thank You eeh eh
Aye eeh, aye eehe eh , aye eeh eh
Merci beaucoup ooh oo
Aye eeh, aye eeh eh , aye eeh eh
Merci beaucoup ooh o
Dieu m’a donné beaucoup de puissance oh
Pour améliorer ma vie oh
Beaucoup de puissance oh oo ay
He ma give me a baby
Se when me cook pon the kid, me am so glad oh
He ma make me a lady
See all the girls in my hood want fi be like me
He ma show me na viet of
No weapon fashion against me, make am prosper
Jah Jah
He ma make me the apple of His eyes
Baba thank You
For too much you blessings, aie
Wey dey take me places
Thank You
For too much you favours aah ey
Papa thank You
The blessings are too much, ah
Mi I no fi to mention
Thank you uuh
Baba thank You eeeh
Aye eeh, aye eehe , aye eeh eh
Merci beaucoup ooh o
Aye eeh, aye eehe , aye eeh eh
Merci beaucoup ooh o
Dieu m’a donné beaucoup de puissance oh
Pour améliorer ma vie oh ah
Beaucoup de puissance oh ooh
The Lord say wait
And cry no more
No more sorrows, no more pains
He say wait
Make I finish all your enemies
Ri beng beng beng beng
Dem are dead
I say na dem try to call me
Ma phone no dey ring
Na dem try to touch me
Their hands no dey reach
Dem try to see me
Their eyes just dey shoot
Their eyes just dey shoot
I say na dem try to call me
Ma phone no dey ring
I say na dem try to touch me
Their hands no dey reach
Dem try to see me
Their eyes just dey shoot
Their eyes just dey shoot
Baba thank You
For too much you blessings, aie
Wey dey take me places
Thank You
For too much you favours aah ey
Papa thank you
The blessings are too much, ah
Mi I no fi to mention
Thank you uuh
Baba thank You eeeh
Aye eeh, aye eehe , aye eeh eh
Merci beaucoup ooh o
Aye eeh, aye eehe , aye eeh eh
Merci beaucoup ooh o
Dieu m’a donné beaucoup de puissance oh
Pour améliorer ma vie oh ah
Beaucoup de puissance oh ooh
Lord has giving me so much e power
To make my life so much better yeah yeah
He ma give me a baby
When me coupon the lid me am so glad o
He ma make me a lady
Make me a real woman
He ma make me a real woman oh
Akwandor Mix

::
/ ::

Queue

Clear